Author: wahalaupdate

A British hiring manager exposed a disturbing case of racial discrimination that has sparked fierce debate across social media and the corporate world on June 19, 2025. The British manager revealed that her boss deliberately blocked the hiring of a Nigerian man. This  man appeared to be the best candidate during a job interview. But was disqualified solely because of his Nigerian first and last names. According to hiring British Manager, he Nigerian candidate had impressed the hiring manager with his outstanding skills and performance in an interview for a role at a firm serving international clients.  Confident in his…

Read More

Na So E take Happen for, June 14, 2025 for Benue State as gbege burst again as di Principal Special Assistant (PSA) to Governor Alia, Hon. Atu Terver Joseph, decide to sack him own Chief of Staff, Mr. John Ukeyima, and Chief Press Secretary (CPS), Mr. Lubem Terkula. Why? Because these two oga dem waka join protest against di killings wey dey happen for di state. You hear am well? Dem sack dem for protesting! Chief of Staff and CPS Join Protest, Dem No Like Am On June 14, when hundreds of angry Benue youths gather for Makurdi to shout…

Read More

My Pipo kassala don bust oo as Peter Obi Talk come tab Tinubu say him no get value for human life as him no gree go visit Benue Killings June 16, 2025. Na So E Happen on Monday wen Peter Obi, di Labour Party presidential candidate wey run for 2023 election, no hold back as e blast President Bola Tinubu for how e handle di serious killings wey dey happen for Benue State.  According to Obi, Tinubu no value human lives at all because e never even waka go Benue after over 200 Pipo don die for one brutal massacre.…

Read More

Na So E take happen for Benue on Sunday, June 15, 2025, wey  one serious gbege burst for Wurukum Roundabout, Makurdi as youth scatter Police commissioner. Di Benue State Police Commissioner, Emenari Ifeanyi, waka come di protest ground but instead of respect, na angry youths scatter am comot.  You no go believe how e happen! Protest Ground Full Ground Over Yelewata Massacre Di wahala start because over 200 pipo for Yelewata, Guma Local Government Area, don die.  Dem die after one brutal attack wey many pipo talk say na armed herdsmen do am.  Di pipo no gree again. So, dem…

Read More

Omo, inside Monday, June 16, 2025, EFCC oga, Chairman Ola Olukoyede, vex talk all di grammar for Abuja Him no even send anybody papa he carry him wahala land for media briefing, dey shout say Yahoo boys don turn Naija to international laughing stock. If you never shame before, abeg, borrow shame now. From travel document to suspect file According to EFCC oga, if you carry your green passport waka go obodo oyibo, na automatic “suspect” Immigration officers go just dey look you like say you thief their mama wrapper. If dem no drag you go one corner, dem go…

Read More

Wedding turn burial Bauchi Sate inside June 14, 2025, na real gbege dey happen as one police officer, SP Mustapha Garba, wey suppose dey smile for wedding photo, use Benz do express ticket go meet him ancestor. Omo Naija wahala no dey eva finish As e dey go him own wedding, na so accident carry am and two of him padi enter “Rest in Peace” mode before dem even reach reception, If na movie, dis one for win Oscar for “Best Plot Twist.” June 14. When groom come turn to passenger go heaven Dem say Mustapha and him three friends…

Read More

Notorious Bandit Leader Ado Aleru go Jam Police and Military to take talk wetin go bring peace for di community June 15, 2025. Di serious gbege happen for Katsina State as notorious bandit leader. Ado Aleru, come out to yan with police, military, and local pipo for peace talk. Di meeting happen for Danmusa Local Government Area, and e shock plenty pipo as Aleru no dey hide anything. E talk say if government and pipo still dey call am and him pipo terrorists. E no go stop di violence wey dey scatter di North-West communities. Ado Aleru Talk True: “If…

Read More

Big gbege burst on Sunday, June 15, 2025,  as France former president Nicolas Sarkozy don lose him Legion of Honour medal. Di Legion of Honor medal na di highest award wey France dey give their citizens. Dis one no be small mata because na only one other former French leader before am, Nazi collaborator Philippe Petain, don ever lose dis kind honor afta dem find am guilty of high treason back in 1945. Sarkozy and Him Wahala From President to Pariah Sarkozy, wey rule France from 2007 to 2012, no dey carry last for legal palava since dem carry am…

Read More

On Saturday, June 14, 2025, di Trump administration waka come out with one gbege wey go scatter heads for Naija and plenty other countries. According to one internal memo wey Secretary of State Marco Rubio sign. Naija plus 35 other countries dey face serious wahala as dem get only 60 days to comply with new visa rules from di United States or else dem fit land for travel ban or heavy restrictions. Naija and 35 Others Dem No Dey Play Di list wey Trump government drop no be small thing at all. E include big countries like Naija, Ghana, Ethiopia,…

Read More

Tinubu Gather Wike, Fayose, Ortom, Ikpeazu for Aso Rock Na so so gbege dey happen for Abuja on Saturday evening, June 14, 2025. President Bola Tinubu waka enter one secret meeting wey nobody sabi di full gist. Di meeting happened for Aso Rock, di Presidential Villa, and e gather big men wey dey inside opposition party, PDP. Until then, we go dey enjoy di show, dey laugh, dey wonder, dey wait for next episode of “Who Dey Play Who” for Naija politics! Di Big Secret Meeting Who Invite Who You go think say dis kain meeting go be like political war council,…

Read More