wahalaupdate
  • Home
  • Latest News
  • Trending News
  • Hot Gist
  • Celebrity Gossip
  • Pigin Coner
  • African Tales
Court don pursue Ex-JAMB Registrar ova im No-Case Submission of ₦5.2 Billion monie wey him thief

Court don pursue Ex-JAMB Registrar ova im No-Case Submission of ₦5.2 Billion monie wey him thief

June 12, 2025 wahalaupdate 0

Federal High Court for Abuja, Justice Obiora Egwuatu don yan say di former JAMB Registrar, wey him name na Mr. Dibu Ojerinde, no fit run […]

Tinubu Govt don push Naija to commit Suicide – APC Big Man, Eze Blast

Tinubu Govt don push Naija pipo to commit Suicide – Eze Chgukwuemek

June 12, 2025 wahalaupdate 1

One Oga Eze Chgukwuemeka Eze don come raise serious alarm for June 11, 2025, as him talk say di government wey President Bola Tinubu dey […]

Edo pipo dey enjoy beta infrastructural development- Governor Okpebholo

June 11, 2025 wahalaupdate 1

Tinubu don make Edo State dey Enjoy beta Infrastructure Governor Okpebholo Talk dis one for June 11, 2025. Edo State Governor, Senator Monday Okpebholo, for […]

Youth dey para as Gunmen Kill 58, Burn 82 Houses for Plateau — Wahala Don Pass Limit

June 11, 2025 wahalaupdate 1

For Wednesday, June 11, 2025, youths for Plateau State don raise big alarm as gunmen don kill 58 pipo and burn 82 houses for Riyom […]

Atiku don comot for PDP- Wike ally talk

June 11, 2025 wahalaupdate 2

Wike ally don come talk say Atiku wey be former Vice President and di former PDP former Presidential  candidate don Comot for PDP for inside […]

Gunmen don kill two truck drivers and burn their trucks

June 10, 2025 wahalaupdate 0

Gunmen don kill two truck drivers and burn their truck for Ogi Junction, wey dey Okigwe Local Government Area for Imo State on June 7, […]

LGA Chairman don die just two months afta him take office- Katsina State

June 10, 2025 wahalaupdate 0

Na so Katsina State don enta big wahala as Hon. Aminu Dan Hamidu, di newly elected Chairman of Bakori Local Government Area, don die on […]

Plenty Pipo don die as Suspected Herdsmen Waka Come Attack Agatu and Apa

June 10, 2025 wahalaupdate 0

Na so tori dey spread say plenty pipo don die as suspected herdsmen carry heavy gbege come attack Agatu and Apa Local Government Areas for […]

The EFCC case against Senate president has been closed -Tsado

June 10, 2025 wahalaupdate 2

Political analyst Mathias Tsado don blow hot for Naija corruption mata, especially di one wey concern Senate President Godswill Akpabio. For one TVC News talk […]

Retired Naija Army Major don die afta Kidnappers collect ₦10 Million Ransom

June 10, 2025 wahalaupdate 0

Dem no dey talk dis for play, wahala don land for Kogi State as retired Army Major, Joe Ajayi, wey be 76 years old and […]

Posts pagination

« 1 … 13 14 15 … 18 »

Recent Posts

  • VeryDarkMan publicly rebukes lawyer Deji Adeyanju
  • Queeneth Hilbert’s call-out shakes Nollywood industry
  • Portable leaks VeryDarkMan’s video
  • Senator Akpoti-Uduaghan confronts immigration demands passport
  • Hulk Hogan WWE legend dies at 71 years

Recent Comments

  1. VeryDarkMan publicly rebukes lawyer Deji Adeyanju - wahalaupdate on Adeyanju tells VDM: Law offers no protection for reckless speech
  2. Queeneth Hilbert’s call-out shakes Nollywood industry - wahalaupdate on Jerry Williams, Izutech, N2.5M Nollywood Police Scandal
  3. Portable leaks VeryDarkMan’s video - wahalaupdate on Adeyanju tells VDM: Law offers no protection for reckless speech
  4. Senator Akpoti-Uduaghan confronts immigration demands passport - wahalaupdate on Senate Distances Akpabio from Natasha Akpoti-Uduaghan Saga
  5. Hulk Hogan WWE legend dies at 71 years - wahalaupdate on Comrade Obawolu Adedoja Aanu collapses, dies suddenly in Lagos

Archives

  • July 2025
  • June 2025
  • May 2025

Categories

  • African Tales
  • Business
  • Celebrity Gossip
  • Health Care
  • Healthcare
  • Hot Gist
  • Latest News
  • News
  • Pigin Coner
  • Politics
  • Sports
  • Tech
  • Trending News
  • Uncategorized

Copyright © 2025 | WordPress Theme by MH Themes