Close Menu
wahalaupdate
    Facebook X (Twitter) Instagram
    Trending
    • Iran Confirms Leader Khamenei Killed in US-Israel Strikes
    • EU Holds Emergency Talks of Isreal Strikes on Iran
    • Justice Joyce remands Malami, family over N8.7bn fraud
    • Day Apostle Nkono Charged Niger Delta Youths To Lead Global Autogas Revolution
    • More trouble for Akwa Ibom Ministry of Health as commissioner flouts PSR
    • Miyetti Allah Denies Violence, Rejects US Sanctions-MACBAN
    • Gunmen Storm Ondo Church, Abduct Celestial Church
    • What The Nigerian Police Enforce Is Not-Law – Sowore
    Facebook X (Twitter) Instagram
    wahalaupdatewahalaupdate
    Demo
    • Home
    • Latest News
    • Trending News
    • Hot Gist
    • Celebrity Gossip
    • Pigin Coner
    • African Tales
    • More
      • About Us
      • Contact us
      • Privacy Policy
      • Write with us
      • Whistle Blower
      • Advert Placement
    wahalaupdate
    Home » Police Don Arrest Man Wey Dey Nack Him Pikin
    Pigin Coner

    Police Don Arrest Man Wey Dey Nack Him Pikin

    Police Don Arrest Man Wey Dey Nack Him Pikin
    wahalaupdateBy wahalaupdateJune 3, 2025Updated:November 28, 20251 Comment3 Views
    Facebook Twitter Pinterest LinkedIn WhatsApp Reddit Tumblr Email
    Police don arrest wey dey nack him pikin
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email
    Spread the love

    For one serious mata wey fit turn gbege, Bauchi State Police Command don for inside June 3, 2025, catch one 37 year old man wey dem call Mr. Wisdom Benoie, wey pipo dey accuse say e dey nack him 15 year old stepdaughter.

    According to Leadership News report for June 3, police catch di suspect, Mr. Wisdom Benoie, bicos of di serious mata wey dey ground say him dey nack him 15 years old pikin.

    Police quick enter di mata, com stop di angry mob wey wan do di man anyhow, say make di law handle di mata well.

    Police Public Relations Officer, Ahmed Wakil, com talk say for May 31, 2025, for Yalwan Tsakani, Bauchi, police com get correct info wey make dem com stop group of youths wey wan do mob justice on top di man mata.

    CSP Kim Abert lead Operation Restore Peace team him com save di situation.

    Wakil talk say, “On May 31, 2025, Wisdom Benoie, 37 years old, from Yalwan Tsakani, meet local youths wey suspect say e dey molest him stepdaughter.

    Di mata come out after victim papa report am to ORP unit.

    Police find out say di man marry di girl mama, so na him stepfather.

    E dey enters the girl room when mama dey sleep, dey do bad thing to di girl many times without her consent.

    Di girl suffers for long but later tell neighbours.

    Neighbours com join hand catch the man, but police come stop mob wey wan do am anyhow.

    For police questioning, the man confess di crime say him dey nack di girl.

    Di girl don carry go hospital for checkup and care.

    Bauchi Police Commissioner, CP Sani-Omolori Aliyu, talk say case go move go State Criminal Investigation Department for proper investigation.

    After dat, dem go take di man court.

    Pipo for community dey vex and talk plenty about di case.

    Some dey thanks police for quick action, others dey complain say sexual abuse plenty and justice dey slow.

    Mob justice dey common for Nigeria but e no good because e fit cause more wahala.

    Police show say make law handle matter, no make pipo take law for dia hand.

    Dis case show says we need to protect children well well.

    Many children dey suffer for dia own house.

    Neighbours, community and police get big role to protect dem.

    Bauchi Police talk says dem go make sure say justice happen and di man go face law.

    Dem also beg pipo make dem report any abuse to police, and dem go handle am serious and keep secret.

    As investigation dey go, Wahalaupdate go dey update una.

    We go still dey push for beta protection for children and stop sexual abuse for naija.

    For more updates on dis and other importance stories, stay tuned to wahalaupdate.


    Spread the love
    Justice Nack Neighbours Pikin Police Police Public Relations Officer room stepfather
    Share. Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Telegram Email
    wahalaupdate
    • Website

    Related Posts

    PSC fixes date for screening of 50,000 constable applicants

    February 24, 2026

    George Stinney Jr, Black Boy’s Heartbreaking American Injustice

    February 24, 2026

    Omoyele Sowore: Vows To Lead War Front as President

    February 11, 2026

    1 Comment

    1. Pingback: Police arrest journalist Tim Elombah - wahalaupdate

    Leave A Reply Cancel Reply

    Hottest Gist

    I don’t Have Much Time Here– Doris Ogala Calls Out Four Pastors

    February 11, 2026

    EFCC Reacts to HQ ‘Hotel For Sale’ Listing

    February 10, 2026

    Ayra Starr Craves Burna Collaboration, Eyes Grammys

    January 30, 2026

    Chief Priest Babymama Hellen Ati Warns Amid Feud

    January 30, 2026

    Harrysong Ex Relinquishes Custody Amid Emotional Pressure

    January 30, 2026

    Subscribe to Updates

    Get the latest creative news from FooBar about art, design and business.

    Iran Confirms Leader Khamenei Killed in US-Israel Strikes

    March 1, 2026

    EU Holds Emergency Talks of Isreal Strikes on Iran

    March 1, 2026

    Justice Joyce remands Malami, family over N8.7bn fraud

    February 27, 2026

    Day Apostle Nkono Charged Niger Delta Youths To Lead Global Autogas Revolution

    February 26, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram YouTube TikTok
    • About Us
    • Contact us
    • Advert Placement
    • Privacy Policy
    © 2026 Wahalaupdate. Designed by Wahalaupdate.

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.